@lordwarice If him comot kala kpai pesin, shey he dey at fault? ☹️☹️. E no tap at all, you no know wetin he dey think atm, you no know if na pesin wey get high BP. Make harmless pranks and not these nonsense, until them imprison or kpai one of una before una stop