@SAMKLEF I just Dey pity people wey Dey get mind drop same day with zino so make I leave Banku song come Dey hear ur own ur juju go strong be dat ooo π
@Ayanfe_dr4 Okay wen Dey carry u go bush why the car wey Dey video u no follow u go where dem Dey beat u stay dat outside come zoom am or make he call police una go just Dey lie to spoil other people career so una go fit get small fame back
@movinman_ I Dey tell u brr e no get level but who get level pass am some of dem no fit do wetin he Dey do as dem say Dey wan cancel am if na d rest dem go don cancel dem OGO Banku jooooo ππ₯
@UclKingKai If not casemero because I no too sure say e play with mbappe so e go be di Maria for psg Neymar and mbappe combine Real Madrid Ronaldo and we all know his country
@fwauracle Shebi when zino talk say Apple and Spotify na rubbish una think say na lie bant aside this Buju song we Dey chart I never hear am before even as zino fans wey we say seyi Dey farm stream atleast we still Dey hear d song around but dis Buju own na clear farm stream π₯±