@baybie190@Daddyzee02@davido If I use connection wey I get carry you . Dem go say soldier dey vent their power on innocent civilians
This mouth wey you dey get, na for X e end... Until wen I carry you go barrack make Dem torture you...you go know say social media no b real life
Na distance cause am
@baybie190@Daddyzee02@davido I no even go stress you... Once I don sight you .. Dem go carry you straight
You think say na joke .. if e sure for you come..... I go dey wait you
The Fulani that sl@ughtered Mr Micheal Oyedokun was part of the Fulani that was caught by hunters in Imesi-Ile.
Clue: track suit trouser and the slippers
Getting active for the @fifaworldcup ⚽️ Go listen to my new song on the official soundtrack “No Place Like Home” with @nellyfurtado and @majorlazer ‼️
Catch me performing at the official countdown concert in LA and the fan festival in ATL this month🔥
@KingIbukunoluwa You think na she tell me say
Dem dey sing for fifa world cup, or your waist
If una don gaslight una sef finish, mk una tell wizkid make he resign
Dem no sabi him papa again🤣🤣