@Vbonifacefan22 Biggest abeg my girl Dey hospital we Dey expect baby girl abeg I need help maka take clear hospital bills please this mean so much to me I do appreciate a lot @Vbonifacefan22
Chaiii So all those bros way we Dey see they wear big big shoes every Sunday comot that year na cultist so na meet una Dey always come back from with big shoes