With what's happening around us, some parents own is when primary and secondary school will resume 😪. Make school resume now, make dem go school graduate, come dey ride keke abi?
#homework#oyingbo#Itsnotfinished#LekkiMassacre2020
@jidesanwoolu@Swittiwa Wereyyyy
Did you guys see that @MBuhari SA on @channelstv interview this morning? Dem ask am "where is Buhari?" Him say "sorry?". Dem ask am again he say "Mr President is on top of everything"
@jidesanwoolu@Swittiwa Oga you be IDIOT. Na Igbo you dey smoke, make una dey lie for una head say Buhari do this, he do that. E be like say Buhari don die sef. Abeg where the #hackers? Hack this MFs acct jare