Pikin wey carry expo and the one wey sabi book na pass two of them pass. But make pikin wey de carry expo no come de say him be best student and all of una know say he de carry expo and una de agree say na best student 😂 are you feeding his ego or being stupid too ?
straight to the point, i want yall to watch very dark man (VDM) lies and media narrative spin on this psquare most especially Jude vs Cynthia Morgan issue
If you like, let them be controlling your brain because they know you can’t speak for yourself
@spyderrmann This Elclassico's I watch all o 😂..... Are u joking.. Pique Alves and Mascherano😂😂... Did u really watch Elclassico...even before the Mourinho era ...their main game plan is 'Kill Messi' Ronaldo no see tackles na