@WayneSinzu I remember when I usually steal meat from pot and when Dem dey ask who steal meat, I dey swear say if na me steal am, make I die... I never die till now.
You see you, your daddy you used to chase this clout, Vivian and even me wey read the story...thunder fire all of us.