@iambabtee My 001
@iambabtee
I don Dey find you ooo I wan show appreciation for your effort I wan give 10 percent out of the money you don too try for us Abeg
@iambabtee Batch 16 done
Where is my 001 I wan give you 10 percent out of the money @iambabtee
You Dey there for us when I never get paid๐ฅ
But now I wan show appreciation
@iambabtee Nah dem sabi jare
@iambabtee whatโs the update about the batch that were neglected since upper last week
Please help us pressure them make dem pay it 001