@Carra23 He was a better player than you, he was a better defender than you, he's a better representation of a footballer than you because he doesn't need to say utter rubbish all the time…You are just a waffler Jamie.😂😂😂
Gakpo go cut cut cut shoot nothing Dey him head than that
Chiesa no even sabi the leg wey e Dey use
Samad, Hakuna Matata and mbeumo sef go Dey mumu for wing
Wake today, kpain tomorrow
Neto, baby siu, gittens, na everyday dem Dey curse dem there
Madueke, Martinelli, trouser, na headache
Savinho and doku I no sure if them don score upto 15goals in a season before or give assist.
God punish all of us