@ChuvinKye@socetyhatesjay The problem no be say dem fuck him babe, the problem, na him dn know say d nigga fuck him babe, him still go dey bitch for the nigga DM.
@that_preciouss @__DOLAPO13 Try comot emotions first, see am logically, na easy favor, trap or no trap she dn benefit d favor fr weeks, she no go hotel befr the favor, the favor come easily, prolly without she even asking for it, aftermath no cancel the fact say the favor dn already benefit her easily.
Port Harcourt rough ajeh
I Waka pass some guys, I no greet based on I no want make dem notice, dem still call me, ask me "who goes you" out of panic, I say "I be christian"
One from nowhere just konk my head 😭
The way I just dey move this 1,200 from UBA to Kuda, to Palmpay to Opay, back to UBA.
God abeg oh, if anything finally happen to that money, I dn craze 😫