@the_Lawrenz God bless you for the widow`s mite u sent to him
Na we wey Dey there knw wat we're passing through
At almost 40, no family, no life, nothing nothin, may God help us all
@Teeniiola To get work in Rivers state, 1st criteria is that u have to come from the state,
Dey can have soft spot if ure from the Niger-Delta region as well,
Anything apart that, na OYO u dey
@aleeygiwa So, even if na vigilante or hunters (as Dey claim) Den be, Dey Wan tell me dat all those bikes are registered bikes?
Wat of if like 10 young folks of 18-25 yrs carry lady bike and pass like dat, will dey allow dem to pass?
We all knw wat we're doing
@arojinle1 T-Pain rocked d song then
Buh @arojinle1, u Sabi ooo
I remember wen u vibe one Lil Wayne song like dat too
Na ur own Iskilu I first see wey Sabi well 😂 😂 😂 😂