@olorodeademola2@cindy_blog@ChelseaFC Like I send your papa, you dey beg 1k up and down and you dey show me instagram account. How does that related say you dey beg 1k under everyone comment. When that your nonsense instagram last post sef na 2021.
Pele oo old taker wey sufferness wan finish ๐
@olorodeademola2@cindy_blog@ChelseaFC You Dey very very useless and I just confirm and know it and you really really needs to be serious with your life. You dey use insta and I no dey use and that one wey you see I just created am last year. So I donโt really know how insta and you being begging for money take relate
@olorodeademola2@cindy_blog@ChelseaFC If you no bring am up wa pasan aye ni.
I no get time to dey follow you talk, honestly you matter weak me because all your profile is full of begging. Get a life and make money bro and stop begging, nobody send you come this life con suffer.
Ire oo
@olorodeademola2@cindy_blog@ChelseaFC I hope make God help you even if na view once make you sef see money small before you die with this your miserably life.
@olorodeademola2@cindy_blog@ChelseaFC Werey oni android dey talk say person useless ๐๐๐ you wey you and sufferness done make deal together ๐
@olorodeademola2@cindy_blog@ChelseaFC I con send your papa Abi wetin be the announcement shey you be omo Ibadan ๐๐ werey lawon to be eleyi sha. Ogun go later take all of you for your family one by one ni. Ode omo, oma kanju ku ni