@CalebLeibe65097@reitheiconn Show me ur Treble ? Make I deactivate my account ๐๐คฃ . Go browse about ur club history lol . I nor fit follow who never watch him team celebrate 4 trophies in a season talk . Cum follow me talk wen una don win at least one treble
@CalebLeibe65097@reitheiconn At least I get wetin ur club no get , I get treble and sextuple and u nor fit relate with ur yeye galaticos Abi wetin dem dy call dem ๐๐คญ๐คฃ
@CalebLeibe65097@reitheiconn You wey ur team celebrate 30yrs without UCL ๐๐๐, you wan shade but you nor knw ur club history ๐๐๐. 15yrs small compare to 30yrs ๐๐