@Sweetboy737@seunfunmicdk@tems_xoxo1 small pikin wey no get Ot, wey never see downfall for him life, you wan set am up with grown man wey don see life, abi which kind mumu you be
The fastest way for a woman to tell me she doesn’t rate me is to bill me. I find it disrespectful as a matter of fact. Like, wetin make you feel say i be bolo.