You dey go naaaa, carry your love go front. As Una yap about oloye reach for this space, we for hear say he nor collect that FIFA gig. Nigerians, una too wicked. Na why una First Lady wan turn una to Akara vendors
One this about Davido is, he no Dey sabi people Wey truly love am, wey dey spend their time and money to make sure say them support his music. Na person wey go him show once or one big account wey tweet good thing about am once in a while, Na those people he Dey call his real fans, then he go swear for his actual real fans, first artist in history to dey swear for him fans.
That Juni guy btw,
Pure b!tch a$s n!gga.
I don’t like people who want to be worshipped when they have absolutely nothing to show for it.
Praying for you! 🙏🏽
Juni, enough with the trolling.
This is getting ridiculous.
If you don’t want to be part of 30BG anymore, that’s fine. You can move on without throwing shade every chance you get.
It’s okay to move on, but constant trolling isn’t necessary.