@whoisss13 Na even serious fooling. Dem dey kidnap 2- 3 year old pikin. Dem don behead one teacher already. Our people go still talk let’s pray.. let’s pray… like are we dumb ? For where dem dey pray for church. Dem shoot people for there. We still dey do religion. Okay