@Oluwoleolumide8@JJExclusive1 Newly born Keh, abi na una dey behave like children, waten una supposed drag una no drag, person wey una dey drag sef dey happy say e dey bible to drag men of God, and spreading d gospel thru persecution, u guys are just so daft. Bunch of fools
@NewsMattazMedia π Apostle wey no even get una time, see as una dey spread the gospel through persecution π continue ohhh Jesus must reach everywhere π
@Ayobamiicoded@JJExclusive1 But me and you no say all this ones wey tis guys dey talk no go solve anytin 4 9jeria, like see massive killings 4 9jeria and the next tin na to go dey attack Apostle wey no even mind am, he con later talk say make we go dey wrshp idol, Omo VDM is just looking for attention