@Stikesh3@Big_Sam_7 Especially for restaurants, e remain small make waiter tell you make you go wash plate as she stand Dey look you to make payment. I really had to start moving around with my bank card oo to avoid see finish
@jayfund11 By this time next year…my YouTube channel should be monetized and doing really well and also I should have be able to start and be doing well in my lifestyle travel content creation.
@tee_hiii Saw her on video call and I wasn’t impressed at all…she looked totally different from videos she sent me and pic and she asked so much personal questions so I just ghosted her. Since then she’s been texting.
@Feeztm My current situation rn😂 I don use cruise ask 3 girls out the same day I meet them all of them talk yes 😭😭 me wey Dey check weda o still Dey the skills 😂😂 now I don Dey ghost them 😂
@victorKvng_ I dey with one babe she sey she Dey insecure cause of the babes she Dey always see me with😂 so she Dey always feel like sey she no Dey up to my standard or the standard of babe wey she be😭😭😂😂
@AkirikoC97362 @Emp_Josh31 Na this same reason make me never buy this girl wey I Dey with new phone be this😂 she don complain tire sey she need new phone I no gree buy 😂
@Pjustgotback My present reality too😂 I gotta beg her to come see me and each time she comes she spends 2hrs 😂😂 and we’re dating lol since I decided not to ask her to come see me, she sef no bother talk about it. Good thing I have a side girl who comes true in times of konji lol.
@Cquence87@TheOGPurist_ I swear cause she’s definitely going to use the same phone to text other guys and I’m not going to like that,one of the reasons why I’m not even buying a phone for this girl I’m with even tho she’s telling me to. I did once, never again!!
@Feeztm@TST366 This one I Dey date,na me Dey always beg am to come see me 😂 if she later come na 2hrs she go stay and go back and we no dey stay far ooo till me sef stop to Dey disturb myself to ask her to come see me..na my other girls Dey steady pull up for me in time of konji.
@Hakeem_Onitolo Had an ex that said she’ll go to babalawo to make sure my life’s ruined just because of I don’t want her again,I left the relationship cause she was toxic.