This is one video I can never delete in my gallery.... It's always the low quality videos🤣🤣🤣🤣🤣 Everything this guy is saying is nothing but the truth... Only those wey dey play sporty go fit relate😂😂😂
@itz_taser Like u wey dey talk bad thing about her n the person wey talk sey na man go give ham belle u stupid
So because she look weird or what so she not get pregnant till she die
E serious at ll