@baddy_loaded@KachySZN Abeg suffry shine eyes o ,make e no go fall inside my soup,make he no be say I go punch you join Wetin you collect today o...na my last money I use do this soup you dey see so 😑
@cadycxy@DavidoPolice Very annoying how these generation thinks....FELA wey use music as weapon...na she tell me say government won use get sense for this country or help the poor masses...we are the bad eggs cause we made thede peoole relevant ...