@FreeTUTdzm Tut keh something wey I Dey open am like water here and e Dey stay, I get USA number for WhatsApp and telegram or signal whatever hmu but TextNow tut na free o na just vpn and location no be hard thing even Vancouver on SecureLine de open am no stressSssss
@Reyhk6 Lols Wetin be this, try https://t.co/txaWNxt6R8 with better VPN if na dating you de find, we no de drop waste of data update hwre , the site is not perfect but you go need instructions on how to bomb it or u no go fit navigate well and u go wan give up