Remember you're dust and to dust you shall return. {Genesis 3:18}
Manchester United is Bae 💯
Cr7 geng 🌹
Trading is the way 📈
@KBlaqwood58613. back up acct
@Habbyforex_@africanwatchboy you said it's fake
Come and still check if it's fake.
E sure me die say you never see this watch for life before.
Drop evidence if you don see am 😏😏
@Rackyxg@Ohyinkanhabx After seeing that video you still make up your mind to vote for the same person.
Them go behead you too derico like so dem behead derico
No worry
@BrakuThelma Shey na you wey go dey disgrace yourself 🤢🤢
Your tweet just dey fly as person wey no get sense.
You still get mind dey tweet man u
Face of shame 🤡🤡