Policing for Shatta Wale π¨π₯
Defending the biggest movement in GH π¬ππͺ
PaahPaah || GodIsHere || The King is protected ππ‘οΈ || BYK Fully Active π₯||
The only way to the bosom of Christ Jesus and eternal life is through faith in Himβaccepting that Jesus Christ is Lord, believing that He died on the cross for our sins, and that God raised Him from the dead on the third day.
Jesus is Lord ππ»
If you study your Bible well, you wonβt be surprised by things like this in the 21st-century world of technology. Even throughout biblical history, there were prostitutes and all kinds of sinful behavior, yet Jesus Christ and the apostles never made such wishes because they knewβ
@fight4bhim Person wey dey drive RR, fly private jet and dey sleep for million-dollar mansion dey envy travel-and-tour nigga wey gats sell him Toyota Corolla before e fit fund one show? Abeg, make una dey fear God small. Some stories no even make sense before dem leave mouth.
@Mr_FRIMPX@stonebwoy Then plenty boys sef be fake oo, because boys dey insult each other every day but dem still dey roll together. Unless you be some b*tch nigga wey go dey carry grudge for head forever. Nowadays boys don too emotional. Weak niggas thatβs why plenty gays dey active π€£
@Mavin_madeit@Shatta_Sariki If boys insulting each other mean say friendship fake, then almost every guy friendship be fake. Boys fit roast each other finish and still chill together. Na only weak niggas dey carry every small thing for heart. Boys don turn too emotional these days.