@aagamole@DJ_TUNEZ ๐คฃ๐คฃ this one needs validation to be considered a wise one na why e make this comment but my darling, we don't do witch doctors here
@Theo_klever@DJ_TUNEZ@Esmart26 If na the number one dey pepper you
Give your fave 0
After all 0 comes before one so u can now be peaceful at heart. Na everything Una go dey drag???
Stream farming๐๐คฃ
U don see fc with farming tools??
The love looks unreal but is real
Yโall should feel the heat๐คช
@Ericdayne1@DJ_TUNEZ Do you know what Wizcember is??
Do you know what it means for escalawizzy to give us wizcember live in Lagos???
I'm sure you just wanted to comment so people would think you making sense
@Cleverlydey4u See as shameless person put for him
Hustle dey carry am go far
Omo
If you still dey shy about ur hustle na u sabi ohh
Cater efe dey kill am