@dreyymo@erigganewmoney Leave the fraud nah obo de give dem life but dem no wan gree accept the fact! D other day wande coal comot come yarn him own today nah Erriga imagine as how nah ! 😩😂😭 make him enjoy the validation e go only last for 48hrs
@Dollartech2002@Guccistarbol Leave the cruise part and rage bait cuz nah wetin all of una de talk as per se I no get the gimmicks abi wetin no use Erriga disrespect my idolo period!
@Dollartech2002@Guccistarbol English de hard Una I swear, watin de guy post de certain before ? Why u de cry sef?., him no see who him go see use disrespect my idolo nah erriga lmaoo as how nah ? 😭😭😂😂