Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passi my own