aikou asked tram how he got ISBN [international standard book number] , when he said that his book sold worldwide after it launched… but tram said he has a tech guy in canada that handles that part. #BBNaija
I dey try imagine the kind papa wey I go be for future , my pikin fit fall from stairs make I tell am to get up
Say that one na small , shege still plenty for front 😂