@erigganewmoney Guy I don find you come here again why you block me for insta and you know say wetin I talk na true
Try Dey listen to advice because even Bihari wey die listen to advice before he die
@CEmmanuel52187@FoluboiNg This man Dey kill una
E go just post another game wey him no Dey share code for us, e be like say we go start to Dey report this account