@dammiedammie35 U see dem dis celebrities, nah anoda lifestyle if u no dey among dem u no go fit understand their settings, e dey different from us wey no be celeb, Omoolalomi just dey gbadun for hin own lane.... ✌️
“In my entire life I have never looked at a woman as inferior. My sisters were bullies when we were growing up, they gave me PTSD. That why I don’t agree with the mentality of seeing a woman weak because I have been through torture”
—Vector