You see this life errhn,
eno sure for anybody.
Na the only thing wey dey sure for everybody be death, so make una know how you go dey form anyhow for people wey no get.
🧏🏾♂️
I just want to thank you guys for 1k streams 🔥🔥🔥, appreciate everyone listening #ScatterParté
Let's keep streaming here fam💚
https://t.co/a02EaR0ZjA
#StreetGuyness