@DjMaphorisa@wizkidayo and mavo na for life time mark my word. 20yrs to come #moneyconstant go still hit hard. @wizkidayo you do this one, slow down na small bomb wey the force u canβt relate. Mk una help me tag mavo.
@AsakyGRN Sense no dey ur head for one day. U dey fine clout. Which right u get to tell man wey come buy food to pay ur bills cuz of him take ur number. Getat smelling fish
@dammiedammie35 Abeg Mk Una short up, support him again and again nle no concern us na every body dey suffer the rubbish Una support including the ones that supported him. Bullying is not an excuse madam that's ur intension right from time since it's a Yoruba man. This agenda u want to push no