The gap between Rich and Poor for Naija ehn not even about money. The behavior, thinking, orientation, driving, mindset and cleanliness ehn bro. You go think say no be this same Naija we dey. I dey talk of the real ones born into wealth.
As your pocket never Guide, Guide your Orientation with your life. Once you enter that Poverty Mindset Trap e go hard to recover especially when everybody around you dey give comfort in settling for less.
Rich Mindset Only ๐๐
Na poor man pikin go travel Overseas say e no wan come back again ๐
but Rich Elites get Citizenship and Permanent Residence for other Countries.
Poverty and Slavery ehn ๐