@PeterNdukwe6@instablog9ja See your life, God never finish answer the ones wey them talk calmly na the ones wey your vocal cord wan commot, just dey play
@ma_nuel007_ People wey dey yarn, not for recently registered, Shey una no know say na 40% first batch, 60% backlog, I don't know how it works, but that what I've noticed