Real-life inspired stories Marriage • life •Money • Relationships • Friendship • Choices.Drop your honest opinion,Stories are real life inspired and anonymized
"My broke boyfriend dumped me, and just two months later, he's showing off a car and a house. This was someone I was with for 4 years, he had nothing and could barely take care of himself. I made sacrifices for him”-lady cries out bitterly.
@auchipolyfinest@DadaGodgift@Kasieobi_1 Babanlaku baba baba eeee ni ono oru ni didirin 😒😒you nor go like con use blow reset my senses?
Ewo lejo oshi
Come do watin u won do now
@auchipolyfinest@DadaGodgift@Kasieobi_1 Try am,you go think sey nah your average woman you Dey follow talk.
sheybi you sabi throw blow nhi,Dey come
Nah senseless human being like you Dey resort to violation against woman,nah why you kukuma lack sense.
E nor even need long cap
Dey come