@Lash377543@regie4eva If na me,I go use my own native language and talk to him
He is obviously speaking his own
I go speak Igbo,na him go come calm down
Ask me wetin I talk
@PoojaMedia Dey already know dey are cooked
But delusional man united fans wont allow someone to hear
If man united finishes in top 8
I will post my nudes here
Bookmark this comment
@Chi_lady_89 Men and women mastrubates
There are men who can't stay without it a day
Is an addiction,just like sport betting,smoking and all other habits called evil by different people with their various understanding
No one should come for me,
I don't mastubate
@instablog9ja Na why dem deceive Jacob abi who for Bible after en don work for seven years to have the man's daughter
Na wetin una still dey do for a whole 2026
Omo ehh 😳
@1taju Oyibo people do it as profession
For nja here,na people wey Sapa and life don deal with dey enter porn
You need to see the dirty background and girls dey use for it
You no fit see all these lagos baddies for that kind settings
@ChuksEricE 80% of women in UK that are married were taken there by men
So na even men dey run am pass
Don't feel special
You just don't want anyone to benefit from you
@CfcOffixial@FabrizioRomano@Arsenal Oluwa tosin to arsenal
Here we go
Deal agreed
70m pounds with 5 years contract
Option to start him in all epl and champions league matches with bonus
@wtf785why@eric_tc24 Country don already spoil bro,I didn't want to use any igbo politician before tinubu supporters will attack me
Sowore might have good intentions towards the country but they way he goes about it is wrong
You can't be attacking and insulting people for pity cards 😒