@PoojaMedia He be like u self wan collect.. oga face ur photo work.. u were never a Ronaldo fan.. so you canโt tell people how they should react.. u are just contradicting urself.. u said okocha has his opinion, same as Ronaldo fans has their opinion.. go sleep jare..
@KDCGlobal_ All you said is correct and right ๐ฏ.. u sabi this football thing pass that Mr Caro white cream ๐.. if u ask most of this Messi fans why them no like Ronaldo.. they will tell u he is arrogant.. them no dey get better reasonโฆ. lowkey them dey admire ham
@ultimate_kombo Oga go and sleep, stop bragging Kombo, who is blessed no need talk ham, na Ronaldo content dey feed u, okocha na Nigeria icon abi, so they shouldnโt disrespect him, if to say u get sense, u for know and understand say ur so called Nigeria icon disrespect World icon..
@ultimate_kombo If na Ronaldo team draw or lose, Ronaldo is the problem, but if na Messi team, the defense is the problem.. person like u no suppose complain about Tinubu or bad government.. go sleep Kombo
@Blessing_Olivi He go better for u Olivia, na better reply u give ham.. who say make u die, na that person go die.. u valid our princess of Manchester United and Ronaldo second wife
@kelbenky Guy u be big fool for all the rubbish u said.. who okocha help.. see as him armpit dirty like mad.. sapa wan kill ur okocha.. even u self mumu dey talk.. na Ronaldo influence most of u enjoy for this social media..
@keketsokay Which content have frodd brought to the show so far, Nigerians are just watching the show with emotion and likeness if not, IKE and Baye deserve the top 1 and top 2 so far