@1BENNY7G Una mumu o so una think say nah buy Spotify streams you know where AG Dey go perform for UK him song nah sound tracks for so many world popular movies about 3 different movies one of the biggest fashion show for US nah Adekunle sound them Dey hear o no be (One two be formula)
@seyi_vibez Mumu Adelekunle Gold wey them Dey use him sound track for top movies for yanke them Dey use him sound for one of the biggest fashion show mumu you think say nah to Dey shout pick one and pick two up and down
@promisetee2@DanielRegha@seyi_vibez Mumu Adelekunle Gold wey them Dey use him sound track for top movies for yanke them Dey use him sound for one of the biggest fashion show mumu you think say nah to Dey shout pick one and pick two up and down
@abazwhyllzz Abass you just mumu because of starship this same Carter Efe perform for wizkid show that year that machala song wizkid gave him a connect to an endorsement deal the mumu carter Efe nah him use hin mouth talk am self una just mumu for this app because of Elon musk money