When you post a winning ticket:
WORLD PEOPLE: "If you no drop code, why you dey post winning ticket?? Wetin we go use am do??"
You start posting codes.
WORLD PEOPLE: "Abeg, help me fund na, make I fit play too, if u no fund me and this game play I no go like am"
No matter what you do,
the complaint department is always open. ๐๐