@naijaconfra He's a rbc hit squad member, if him don kill 20 people 18 na jews cos his squad, from Edu Obala wey men behead for Igbariam, Eric, Savage and Razzy them no get mouth for the Town and dem no dey fit pull hit aside attacking local security personnels
@naijaconfra When I first see that video I been think say the aruba na SM. How kwana you go use another confra property dey catch cruise or create content if no be problem you dey find?
Even him fellow apache men go dey disappointed unless him own cartel get doings then they might retaliate