@myaccessbank Access Bank has proven to be the most useless bank in Nigeria, very incompetent. Always leaving their customers stranded especially during weekends. No form of improvement in their services at all except stealing customers money in the name of VAT and other hidden fraudulent fees
@okorochinaza101 @ChunliDamil Save ur money my guy…na editing o. Believe their boom at your own risk. People wey Dey find followers and traffic. Them Dey use una Dey count scores.
@Wins_OnGod A big thank you bro, I won your game on my first trial. Omo, na you I go Dey follow Dey go like this o. Na to unfollow all these other yeye punters wey no Dey ever win game.
@jujupunter Make all of una Dey deceive una sef make dem Dey use una gain engagement. Which of una don ever receive any alert since una complete task??? Dem go use fake alert whine una tire, no worry!
@jujupunter Person wey him game no Dey ever play. Baba go Dey use edited slip Dey whine una to gain traffic. Make una better save that small money wey you wan waste on top this game, use am chop….country hard. And if e sure for you say you don win any game, show proof and I go credit u 50k.
@jujupunter You Dey edit rubbish my guy…no game Dey ever enter. Later you go come here dey whine yourself say e Boom. You never win any genuine ticket since I Dey follow up ur posts.
@essooh@9mobileng Very terrible network for more than 24 hours now. This is the height of incompetence and it’s unacceptable. @9mobileng please fix this…it’s getting frustrating.
@9mobileng@uzyboi 9mobile is becoming the worst network in Nigeria, what’s with the network glitch for more than 24 hours now. This is crazy and unacceptable. Please fix this! I’m in owerri, Imo state.