@Szymansk_ii@teetalksunited This is not the first time people make use of her video or pictures for banter she never calls anyone out, that girl supportinh someone who called her stupid is why she responded
@FGirlrita E get how you fit post your code self now on sporty wey be say na ur username on sporty e go show, so if you be punter try set your page to am ... Simple as that
@FGirlrita If anybody turn on this auto publishing, anytime you play game e go automatically post for sporty hub and if your Twitter dey connected too e go post for ur page
@DanielChar32425@OdenwaBTC Like I no understand, just acknowledge person wey get code and then give am something as far as say Dem don give am money too