NOTICE HOW NO MEN IN THE VICINITY ARE PROTECTING HER OR FIGHTING OFF THIS KIDNAPPING IN BROAD DAYLIGHT?
As a woman, especially a poor Nigerian woman, if you like allow men to sell you the fake product of hypothetical protection in exchange for the real payment of your labour and submission as a wife.
You are a very big fool.
@LuxuryGirlNg@freshunique07@lilyally98 Why I no go fit enter kitchen, cook food for my babe house if don dey do 3 days and above, no be to boil rice, una funny gan, i go go my babe house 3 days, i go just dey press phone, I dey crase. She dey cook, I dey cut, which kain mentality una get sef
βI am supporting Tinubu because he has roots in Osun State, and because it is the turn of the South. Nigerians should please give him time to implement his reformsβ
β Governor Adeleke.
Una jut dey say cook, cook, cook, what we are arguing is making yourself useful, it does not have to be cooking, you fit blend pepper, wash rice, cut meat, or even just dey d kitchen dey give am moral support, man life no too hard
@LuxuryGirlNg@freshunique07@lilyally98 Why I go cook, I go give her money for the food na and assist in the kitchen. You women just want to press your phone and be served, money you no go drop, kitchen you no go enter, you just wan chop dey live soft life for person house, o wrong nau
@Samsuccess_4@lilyally98 For fuxks sake, he's not asking you to cook, contribute na, make yourself useful, cut onions or blend pepper, so something, don't just press your phone and thing say na hotel you go lodge na
That useless girl said she won move an inch, you go go man house, spend 3 days to a week and you wont lift a finger, na d useless men wey dey enable una na
a lot of you that are badly behaved reacted to this tweet cause thereβs no way you are telling me itβs okay to sit still and not help to even cut onions ?or just offer to cook even if itβs once .if i am even visiting for the next few hours ,iβll offer to cook because i like it
@Teknon13@OloriOfOloris He's a stupid fool, if she cannot be content with what she has, she should fuck off and na d girl go push de boy to do dis stupid rubbish o
@LittleFingerh@neo_officialll@Austeiin Omo, make una stop all this point of abundance talk. People wey come together born pikin dem no know say dem go raise am nii, why should you as a child be taking up parental responsibilities, I understand circumstances and all but a child should remain a child abeg