@BlaqBonez dawg pls im begging you with everything that makes you happy in this life. I want you, @asakemusik and @Tml_vibez on a crazy beat please for GODSAKE. I know you can make it happen🤲🙏
Ice 😡
Colos 🤮
Jedi 🤮
Igbo 🤢
Arizona 🥴
Scotty 😂😭
Na only this people dirty!!!!
I no fit dey buy expensive grams (Cana) make you include me w them just because we dey smoke 😡
@Stainlessarmani If don weep finish, you go tell me, "everyone is fighting for" everyone wey their lives don spoil like you? I go still burst your papa bubble; Tinubu go win and nothing wey your dad go do about am, when result comot, the highest thing you go do na to hug transformer.
I’m sure you don’t even have money to do any good things in life cuz if you do, you will totally understand wat I’m saying and wat everyone is fighting for. But I guess you are nobody. You can’t even boost of doing something great in life. So how will you see how dis is affecting
@Stainlessarmani If una blind for una family, we no blind and we no be illiterate like you fool, you no get Chatgpt wey you go ask ? I dey follow person sensible stuff, you just come dey talk like a fool that are, you no go see tomorrow, Tinubu go win again, nothing wey your father wan do aboutam
@Stainlessarmani If una blind for una family, we no blind and we no be illiterate like you fool, you no get Chatgpt wey you go ask ? I dey follow person sensible stuff, you just come dey talk like a fool that are, you no go see tomorrow, Tinubu go win again, nothing wey your father wan do aboutam
@Stainlessarmani God go punish everyone related to you, them no go reach promise land inshallah
Why your papa dey vex for my choice, God wan take your breath? If you no get anything important to say, then gtf
Why you dey cry for my choice? Everything no go work out for you again, inshallah
.@abiolam890 see rubbish una dey talk? We suppose dey find some of you come house, dey beat rubbish comot una body. Na una parents votes all this stupid people enter when we dey kids. Now we grown but they still the one ruling. So na from una parent Una inherit rubbish choice
Anyone supporting this tinubu at this point. My first prayer be say make some of ur family members fall sick and lead yall to general hospital. Maybe when Una reach general hospital, Una eyes go clear. Operation wey dem dey do for 200k don turn millions but tinubu is trying Abi?
What is paining me right now or fit make me dey cry sef na all this uselsss people still praising him bro. Like are we really serious in this fucking country?
List Am here seh. And list wetin you fool is benefiting from this his regime, tell me one thing in this country that the price didn’t skyrocket. Including ordinary pepper and soap. So na your family members make you go Dey preach this rubbish for. Go to other countries and see
You can’t bec political agenda don ruin your point of views.Praising this useless as worst as the country is? Must everything be about Yoruba or tribalism? Tf? this man mum or who ever adopt him are into slavery business and dats what they are practicing with us too. Useless lots
You are very stupid. ’Although they will steal’ So their stealing who’s it affecting? Who? No be we wey no follow dem steal money? Na we owe debt? Why can’t they contribute among demself to pay debt when they are the one who steal the money? Fuel 1900 and you here saying rubbish
@lightworld001@masked8t1@Buchi_Laba States are actually in debt due to subsidy era, they receive a large allocation but some parts of it is going to debt servicing , although they will always steal what they will seal thou
Like bro 1900 naira? Ha from 185 naira wey this useless meet fuel?And we still living like nothing happened in this country?Walahi time don reach to dey openly beat anybody wey support this useless man as a president,or even talk about him in good ways. We need to put em in place