@wizkidtribe_@wizkidayo Dem don tell me for church say wizkid tie us, na so I run comut for church make pastor no go loose me o @wizkidayo me I don move
@ZenithBank The disgrace wey una give me today enh this one no be mouth I go withdraw all my fuckinh money from your bank to my other bank you fucking stupid bank