@Clarence01999@MrOBI_HQ@Confidence_HQ Egbon ,they are just using us …x don different from 2019 2020,2021 x…no real people again na engagement dem Dey find
@Adeqvra For Zino wey fit buy your future 😂😂 You guys are too busy talking bullshit about someone who doesn’t even care about your existence. Better work hard on yourself and focus on taking care of your family. 😂