VDM is a thief..
VDM is scammer..
VDM don cast..
We don open VDM nyash..
VDM is a manipulator..
Oya make una carry police go arrest am with una Evidence na...
These days nigghas be announcing how nonchalant they are like it’s a flex or something
Tf😂😂😂
People wey no actually send no even send that much to Dey announce or explain all the time
Odumodu never thought a time will come where Blaqbonez will have a better year than him lmao
“ I go dey update you on your failures “
Man no be God fr.