@HabibossCFC If the fire never follow burn who smoke the colus then na wrong statement u make
Why fire no go follow burn who smoke colus π
How him take move in leg to escape from the fire π
This girl Dey lie

@VybaTheWave@originalproflle E b like u know sabi Nigeria as dem Dey do their law, dem go just twist everything out for him head make u know π₯Ήπ€¦ββοΈ
@pilot7_official@ChuksEricE This girl just dey deceive all of una on top man head , how she take get key enter house when the guy no dey .
Do you guys think any guy man go expect a lady visit and not clean up house?π€¦