You no fit get am wrong when na God dey guide you. Where we dey always get problem na when we abandon God. Stick with God!
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2orm
Na double standard be the issue with most of us christians of today, we go wan talk another thing still dey do another thing. Try dey stay one place.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj55nP
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2WgU
Dem no dey rush God, anytime wey you feel like rushing just know say you dey waste your time because last last God go still do wetin dey him mind na you go loose.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj55nP
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2WgU
As christians we suppose dey on alert all the time, we nogo dey bothered when Jesus wan come because for us, 24/7 we dey prepared. If you never prepare try work on am now.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagramπ
https://t.co/M9vzzj55nP
Tiktok
https://t.co/B2TS5G2WgU
As christians you suppose guard your cycle. No go dey mingle with people or for places wey go stain your white, that is if you actually value your white at all.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj55nP
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2WgU
Nothing good comes easy, you don suppose know already. So when you dey pass through trials, most times just know say na part of the plan, harvest dey come.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj55nP
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2WgU
Na one of the advantages of the holy spirit be that. Him dey always guide us to prevent us from talking anyhow, pray for that grace of always talking with precision.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2orm
God don already drop template for us, our own na just to follow. E no get wetin you dey pass through wey the template never dey already. just follow!
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj55nP
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2WgU
Nothing wey we get or wey we don achieve be based on our know how. Na God dey always come through for us. If you ever feel say na because you sabi pass, think again.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2orm
One good thing about God be say him dey always value us beyond our physical appearance. No dey assess people by looks alone.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj55nP
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2WgU
This life na all man for himself, that's why you no suppose dey look other people. Even twins go collect different judgement.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2orm
Even kingdom of God need influence, you no fit push God name if people nogo fit listen when you talk. Reason am.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2orm
The times wey we dey so na wetin Bible call perilious times be dis. Even as children of God we gat shine our eyes. Streets no friendly at all.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2orm
E get where betrayal dey touch if e dey come from who you least expect. Always pray for wisdom make God keep you from frenemies.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2orm
No go do pass yourself, no go pack responsibility wey you no fit handle say because na you be first born or wetin sef. Na real wisdom we dey reason you so.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2orm
All our efforts and struggles for this life still dey God hand. Whatever you do, which ever hustle you do, no remove God from am. Na him get the final say.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj55nP
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2WgU
Most times as Christians we dey wan use our own sweat succeed. But life nobe so. Nobe by how much you sweat, sometimes na just God grace dey carry us.
#streetwisegospel#thestreetreligion
Instagram π
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok π
https://t.co/B2TS5G2orm
Whether you be Nepo or Lapo baby, na still the same mentality most of us get as human beings. Once things start to work for you you go feel say na because you wise pass.Better dey guided, nobe so!
#thestreetreligion
IG
https://t.co/M9vzzj4xyh
Tiktok
https://t.co/B2TS5G2orm
E get level wey you go reach for christianity wey you go accept say nothing dey just happen,anything wey happen na for a reason. Just learn to see the upside of all these things
#streetwisegospel#thestreetreligion
IG
https://t.co/M9vzzj55nP
Tiktok
https://t.co/B2TS5G2WgU