@Rhay2Clipz Wetin dey worry Carter now, abeg somebody to tell am make him behave, answer questions with intelligence, heโs pissing me off, make him calm down jhur ๐ก
@Waspapping_ So as the dangote truck drivers dey kill peoples that one no matter abi, wetin matter to una na the truck, human lifeโs doesnโt matter, tell ur northern government to deal with the insecurities that is happening to the whole north then we will know that the system is working
@MFaarees_ Walahi kai Banza ne, this is how u guys came online to cause some tribal altercations that can lead to war, uโre a illiterate & donโt have sense at all, Dan iska mahaukaci kawai, kude na zuwa online kuna pata wa hausawa suna, especially u na yi observe din ka Kai baban BIGOT ne
@Arabinrin_gold @konami0593 @naijaconfra Nice na ur papa for street abi ๐
Mumu you mention Abu Abel and you say nice no be celeb
If no be mumu wey you be how you fit explain say Abu Abel na celeb, you fit tell us wetin make am a celeb, portable is more celeb than Abu abel
Meanwhile I go mention 20celeb for eiye ๐
@mercy_hilary@naijaconfra My friend you don change within short of time, I hope you see it that way not behaving like hypocrite, thereโs nothing gained in killings, many wouldnโt have joined if they knew that how itโs playing, I hope they fixed that killing parts soonest ๐