@TruthMattersBro@Plime_Minister2@Chevchenko78 Everything to una na about riches. No wonder una dey do anything to get rich. There’s more to life than money guy. Na people like you sell their culture for money.
@Smartkiddy99@jayled1@heismric@elonmusk Tinubu hate you pass oyinbo wey don dey behind your sufferings since before dem even born your papa. Sense far from you
Benfica unbeaten no league
Al Hilal unbeaten no league
Arsenal unbeaten no UCL
If you like no allow them taste your obough, Virgin no fit give birth you no be Mary